Sort:  

😆... bro chill ..

But seriously me I been dey reason like that too oo, cause you come get money now fake friends go come plenty , you can't truly tell which one come for true love n which one come for the money, so I always say if you get person wey u know say fit go longterm with you nurture m, nothing dey bad to build love from scratch but first make you know watin u dey do first, mke sure say e go sale then love can be come secondary

Words. I agree totally 👍.

That long term goal. But I feel that was what the topic brought about. Ladies of nowadays are not ready for that one. If you no fit press money. Lock up 😂

Na God fit help us choose among the best among them

Guy na true jare 😆

😂. God no go shame us. Abi make person switch gender ni 😝

😆 🤣 😂 😹...abeg oooo...make i no go see my bro for inside skirt oo lol 😆...that one no sharp guy

As far as say we dey grind las las every were go soft...love sef go plenty 😆

😂 😂 😂 😂. I no fit laugh 😂. You no strong? Where men bravery go?

Guy ....😆.... bravery no reach that level oo....

Remember watin Terry G talk back? If you run pass me means say u don run mad be dat, ....🤣