Bullet wey I don try dodge. I just see my name I think say they tagged me with poverty ni. Blood for spill. 😂
You are viewing a single comment's thread from:
Bullet wey I don try dodge. I just see my name I think say they tagged me with poverty ni. Blood for spill. 😂
🤣🤣🤣
Dey play, you don get trauma like this 😂
But na failed relationship Dey tagged me join. I for fear 😂
Lol sorry o
That unfailing relationship dey come ehn 😂
I look left and right before I cross road. Bipolar? I pour spit throway 😂
Ahhh another stray bullet
Help me tag her if you see her abeg. 😂
@bipolar95 😂😂