Sort:  

Na purple glass no be only blue. Pack yourself and your frontend comot for here now.

I go nowhere ooo.

Peakd....I say peakd who are you?

Oya disappear 😁😁

Iya make Una two no qurell nah the two front-end good but nah the one wey you dey too use you go master. Shey you get.

Bee ni ooo.

But me o, I choose ecency sha

Nah the two dey work for me for different things.

Nope, I disagree ooo😁

Ecency dey work for everything 💃💃