Sort: Β 

🀣🀣🀣🀣
Abi you go beg me to eat
Me wey nor too dey like chop before

You go be like "Oya just taste small nah" πŸ€ͺ🀣

See am ooo
She Don dey fantasise when she neva see the food sef

See wetin my cooking skills fit do shaa
Wonders!!!

See as you dey show yourself, @merit.ahama is full of surprises oo πŸ˜‚πŸ˜‚.

And you are under estimating me? 😏

No I'm not, you know I will never do that. I'm sorry if I did πŸ˜ͺ.

Posted Using LeoFinance Beta