You are viewing a single comment's thread from:RE: Hive-Naija Weekend Engagement #45 - "Naira Vs Dollar"View the full contextView the direct parentmerit.ahama (77)in Speak Peace β’ 3 years ago That na if I nor exchange am with Bro token πΆββοΈ
Hehehe π€£π€£π€£ see your mouth like bro token, why you no buy LOH token heheh π€£π€£π€£ tif lolz ππ€£π€£
I still place small value for my country so Bro token better for the exchange
Hehehe π€£π€£π€£ what of lady of hive token, buy that one lol π€£π€£π€£
I go think about am
Heheh π€£π€£π€£ you no get word for mouth lolz ππ€£π€£ .. you dey buy men token why u no buy female token lolz ππ€£π€£
Oga na you just dey deceive yourself say the token na for men... E be like you dey even forget say you never be man, na boy you be πΆββοΈ
Heheh π€£π€£π€£ lolz ππ€£π€£ who tell you lolz ππ€£π€£ ..
Na weytin them tell on boy for my street be that last year, he don be two Father lol π€£π€£π€£...