Sort:  

Ahhhh you wan leave me for street Efe 😂 I nor gree o

I don comot o🤣🤣🤣🤣

untitled.gif

Comot go where?

untitled.gif

Ewweeeeeeeeeeeeeee 😱😱, @merit.ahama seems like I'm not needed here, you will be taken care of 🏃‍♀️🏃‍♀️🏃‍♀️.

😂😂
Nothing like that
We go fight am finish 🤪🤣

Oh really! Let's get it done then 😠.

See my sister 😏, who don talk of fight now? Come, pick on someone of your size 🤣🤣.

Oya you come na
You are my size 🥲

I'm already here, hehehe.

Commot go where? 🙄🙄

Hahaha, abeg wetin be the name of the street, I dey come, you sha not be alone 😁😁.

You wan lost be that
The street nor get name 🥲

Hahaha, no problem, thank God for GPS, on your location 😎.

You've already been casted my dear...wait! Which kind oyibo I speak just now? 🤪.