You are viewing a single comment's thread from:

RE: Hive Open Mic Week #158 || The future Lies before me Cover @jesus-son || [Eng/Esp]

in Hive Open Miclast year

Did I hear com and teach me work???
E sha, I like to teach people work but na my room b d venue, lolz,

Thanks haunty for your words of encouragement . Me I sabi say whining dey inside but i still happy cos e no easy to receive whining gan

Sort:  

😂😂😂, Abeg I no fit laugh oo, why I go dey whine you , nah truth I dey talk nahnn.
Abi nah you dey whine me, which one be inside room again? just talk say you no dey teach me...lol

Lolz, I been wan tell u so, but i no know how to talk am, haha

Wait o, na your room be the venue?? haha