Sort:  

Thanks for admiring me o my gee @zeetunes.

Abegi wait o😅😅🤣

Wetin be God when?

Do you mean God when will you wear chain like me😅

Because if na voice, you tight die.
E choke!!!😱

Boss wey no dey carry last....I am God whening for all the talents you carry,sha show us way

Lol...

Well on a serious note, the way is practice, practice, practice!

Just keep it consistent!😁❤👍

Practice and consistency will do 💃💃💃

Yeah exactly!