You are viewing a single comment's thread from:

RE: THE GENESIS OF A NOBLE COURSE || MY INTRODUCTORY POST

in Hive Learners2 years ago

Hahaha
No be whyning ooo
Today na Sunday, I no dey whyne on Sunday.

Hahaha
I'm sure you understand the platform better

@starstrings01 na our Number one Oga ooo
Anybody wey talk say him no know am, the person no sabi Hive be that 😅😅😅

Sort:  

You no lie at all