You are viewing a single comment's thread from:

RE: THE GENESIS OF A NOBLE COURSE || MY INTRODUCTORY POST

in Hive Learners β€’ 2 years ago

I don sight am wella πŸ™ŒπŸ™ŒπŸ™Œ
Weldone ooo
Minister of Information, na you dey share news of arrival and departure. Make you kukuma go work for aeroplane nau πŸ˜…πŸ˜…πŸ˜…

Sort: Β 

Ksam baba I hail o
You sef na boss. I dey even imagine you and Onos-f who pass for this life. Una two too Sabi something. Sha me go just dey go small small. I cannot com and die b4 my timeπŸ˜…πŸ˜…

Β 2 years agoΒ Β 

Ahhhh
Me na boy boy ooo

I still dey learn work for where two of una dey

I be omo ise πŸ™ŒπŸ™ŒπŸ™Œ

Hahaha... When great people arrive, what do u expect me to do na πŸ˜‚

Β 2 years agoΒ Β 

hahaha
Abi oooo