Sort:  

Thanks for reading.

Him no wan join because nothing to even make person laugh for this country like this😂

You have a point sha😂

Abegiii!!😏

I dey plan my own nor worry

🎶all you do is lie, lie lie 🎶
@attentionneeded

@winniecorp please leave Tems out of this o, abeg.

😂😂 see them!!! Them carry my matter as bone straight... Make una leave the innocent attentioneeded oooo

Something wey dey end in how many hours

Another one go start again abi? Make una tag me but if I collect una shine make una nor hold me oo especially @winniecorp

Shine the shine first na😂