Sort:  

Me I have vowed not to say anything but thank you sir
Eventhough say I know sey na one of those whinings, haha

Ohh, and I was very sincere actually

E get when u no dey sincere? haha
Sha
Tanxhiu my oga

Lol u no believe me 😭