You are viewing a single comment's thread from:

RE: AfriTunes week 67: Hard To Find by Chike. Cover by @didiee

in AFRI-TUNES • last year (edited)

I think I have been hearing this song but I'm really familiar with it.

But wait o you sef no get lover??? 😂

It's the "Hopeless romantic lover girl" for me😂

God abeg o 🤲😂

Sort:  

I no get lover o😂😂😂
Lover dey hard to find, them no dey see am for road o😂 Even for church, I no see.

🤣🤣🤣

May God of the singles locate us abeg 🤲