"AFRI-TUNES WEEK #5 - MORENIKEJI BY 'KONSTANT' (COVER) || D4MUSIC @obaro"

in AFRI-TUNES2 years ago (edited)

▶️ Watch on 3Speak


Yeh yeh!!!!!!

Can someone say yeah yeah!!

It's afri-tunes again ooooooo

InShot_20220410_134602322.jpg

My people, how una dey?
This is week 5 on afri-tunes platform.
And this week has been so yummy "I can't Express my feelings... lol"

I've listened to entries so far and I can really tell my head is almost gonna explode due to the melody that has been filling my mind!

And me sef no go carry last. I yaff come in my own "ogbonge" style to enrich our minds with afri-tunes!

IMG-20220312-WA0038.jpg

I present to us a "traditional love song by konstant"

Me I don find true love o, na wedding remain!
@ovey10 will blow trumpet, @starstrings01 will take the guitar lead, @ksam will take charge on sax, @chosenfingers will sing, @iyedrumz will play drums, @maby-tunes, @zeetunes, and @marvybello will back up..... lol..

Let's enjoy this music at it's best guys!
One love

image.png

LYRICS

image.png

Bódò ìfé kún, ma lùwè ( if the river of love is full, I'll swim)

Bíná ìfé jó, mi ò fò yà ( if the fire of love burns, I'm not afraid)

Ìfé ní n seni lójòjò lá láì sàárè ( love makes you extra happy)

Ìfé re nínú okàn mi, ó tutù bí omi àmù (your love in my heart is like a cold water)

Girl you are my love and angel

Ìfé re nínú okàn mi, ó tutù bí omi àmù (your love in my heart is like a cold water)

Girl you are my love and angel

… Mo ti rénìkejì mi eni bí okàn mi (I've found my soulmate)

Mo fé rajò ìfe, jé n fa é lówó dání (I want to go on the journey of love with you)
Kókò ìfé gbé wa lo (the boat of love should drive us)

Girl I cannot live without you
Olólùfé mi eh yi eh eh (my love)

Mi ò ní figbá kan bòkan nínú (I won't lie to you)

Mi ò ní fi é sílè món ìfé mi (I won't leave you)

Mi ò ní gbàgbé re bo bá rókun bó ròsà o (I won't forget you)

Èkùró shá ni alábákú èwà. ( we will live together forever)

Mi ò ní figbá kan bòkan nínú (I won't lie to you)
Mi ò ní fi é sílè món ìfé mi (I won't leave you)

Mi ò ní gbàgbé re bo bá rókun bó ròsà o (I won't forget you)

Èkùró shá ni alábákú èwà. (We will live together forever)

image.png

THE SHOOT

image.png

This video was recorded very early on Sunday after I came back from church. I used a Samsung a20 to do the recording and editing too.

Camera ratio 16:9 was used as that should be the appropriate video ratio for better view!

THANKS FOR VISITING MY CONTENT ONCE MORE, IT'S HIGHLY APPRECIATED!


▶️ 3Speak

Sort:  

Wow,, i love those sus chords..🎸🎸🎸😍😍..
Man you are good.
I'm sure your woman will be so happy to have a man like you forever,
you are a rare treasure man.
I like your voicing and charismatic approach to your delivery. ..
You are blessed. . @obaro

 2 years ago  

Guy!!!!!🥵🥰❤❤

All these for me.....?
I guess I've gotten to that point now...🤣

My head is gon burst.
Guy, thanks for this mehn.

It's worth a lot.

You sef tight die, you come fresh.
Your babes go plenty scatter!

Man this is nice. Na this guitar wey I teach you, you go dey use carry all those babes for your school. No lele, na for me to come collect tithes from your hand remain oh.

 2 years ago  

Eiyy!😂😂😂😂😂
Na your step I dey follow na!
You wey fresh wey come be magic fingers again, what more can u ask for na?

No lele, na for me to come collect tithes from your hand remain oh.

Hehehe, you'll reap the fruit of your labour 😂

I'm mesmerized 🤭😂.
So so beautiful. Well done!

 2 years ago  

Such a beauty!🤭

What an honor it is to have you love my content @sekani

The content isn't as beautiful as you though😘

Thanks for stopping by

🤭🥰🥰 oh my my. Thank you

 2 years ago  

You welcome!

This one sweet my belle
Make i no lie!
Una don master this guitar thing bossu!
Dope brother

 2 years ago  

Hehehe!

Omo e make as e sweet your belle.
Na my gee you be! You sef just tight scatter!

You come fresh join
Eiyy!!! God whe n😩

God when🥺🥺🥺🥺
When person go sing me love song
And play guitar along side
And will now look straight into my eyes, I mean eyeball to eyeball

And will sing dat kind of @obaro song with romantic smile on his face
And....................

Lol
Boss mi
Yah doing well
I salute🙇🏽‍♂️🙇🏽‍♂️

 2 years ago  

I'll sing it for you mama.

With all the conditions you listed!
Just that my pay is affordable 🤣😂😂

Was just joking!
Just that your husband is a millitary man😅

Husband 🙄
Military man🙄
Im lost

Help me find me pls

 2 years ago  

Hehehe!

You are funny ma'am 😂


The rewards earned on this comment will go directly to the person sharing the post on Twitter as long as they are registered with @poshtoken. Sign up at https://hiveposh.com.

 2 years ago  

First of all let me talk about the outfit..😅😅
E look like say na today you do the traditional wedding abi😅😅
Can't wait for the white wedding sha, na new Trumpet I go buy de wait boss, just throw song make we start the score😀😀
Nice entry bro 💞💞🙏

 2 years ago  

😂😂😂

Omo the intro lit!!🥵
But anyhow sha, we go dey alright!!!

Thanks for stopping by gee!

 2 years ago  

You gat the main vibe bro...
I believe you we go surely de alright🙏🙏🎶🎸

🙌🙌🙌

Na to come chop rice like this remain for me... I don carry my spoon in case spoon don finish... just tell me venue for the reception 🙌🙌

When I go find my own true love bayi 😭😭
Even all the babes for Hive, oerson don collect them..
Voice, I no get!

Wetin I go do nau? 🥺

Nice entry as always boss 🙌

 2 years ago  

Omo you kuku no go kill me Bruh😂

I dey laugh dey roll for ground!

A lovely one bro a
And I love the outfit

Waoooo!!!! Boss, you did well..This is really traditional

 2 years ago  

Thanks man!

I appreciate this kind words.
And for the fact that you stopped by, twale o!

This is afri-tunes so it has to be traditional!

This my man, always soo on point, those chords man. Great job

 2 years ago  

My main man!

I sight you always bruh!
Jah bless

Baba ibeji😂 your vibe and ginger graduate from havard

lol🤣 the only support wey I get for you na to carry bucket for you when you chop ya own breakfast😂

Nice song man. Your guitar sound is clean and your voice sounds awesome.

Much love man😍