Sort:  

I survive am o
I don enter my room

Haha, thank God... Get enough rest jare

As in ehn, the way them take pour the water for her body sha 😂😂, she deserves to take that heart 🤣🤣.

😂😅... Nawa oo
I think say na only for birthday dem dey pour pesin water 😂

Abi oo, I was surprised too sef 😂😂.