Sort:  

Ahahahaah 🤣🤣🤣 kilode, na only one wife I wan Marry na, why three😂😂🤣🤣🤣🤣 Wahala no dey finish for NIGERIA oh😋😋😂😂😂

So? If the wife when you wan marry get sisters you suppose to dey show them love so that them go dey support you well naw 😂😂.

Eheheh 🤣🤣🤣 wow see good girl na, 🤪🤣🤪 na True talk but I be small boy ma🤣🤣🤪🤪🤪

Oh you be small boy now abi? And you wan marry wife 😂😂

hehehehehe, i be small boy abeg i no sabi anything oh please oh

No wahala oo, better be small boy and not try to dey ask me out again!

Hehehehe for you I am a man, for the others I am a boy lolz 😂🤣🤣

I love you too sissy 😍
😂 yesss... Abeg tell Foxy oo.

Don't worry about Foxy, he knows better now 😊.