Sort:  

Hahaha 😂😂😂
Wetin I know to teach you now

Maybe @quduus1 go teach you abeg
But sheee you go teach me Chinese 😂😛

Learn fast so you will teach me ohhhh and I will learn so I can teach you lol

Hahaha.
Alright my dear 👍

ohhhh i go teach you with my full chest and all for just shikini money lolz

No money abeg

heheheheh what of soup nko, i go collect soup

Dat one dey..lolz

Hehehe 🤣🤣 no Wahala 😂😂😂 maybe for December we go jam, you go con pick me up for Ikeja 🤣👀

Honestly, I can't wait oo 😂🙏

You go collect fox... maybe I should package one during our physical hangout 😉

Hehehehe 🤣🤣🤣🤣, lol 🤣🤣 see this one,🤣🤣

Is that what you have to say?
Okay...no more for you 😉