This babe na my type full package π€π
I travelled a lot in my single days but children don make my bumbum sit πͺ down one place ππ
You are viewing a single comment's thread from:
This babe na my type full package π€π
I travelled a lot in my single days but children don make my bumbum sit πͺ down one place ππ
Haha as in eh, abeg person wey dey single now, better explore as much as you can, safely thou, because that time no go dey as you want again especially when children start coming to the picture.