You are viewing a single comment's thread from:

RE: Hive-Naija Weekend Engagement #40 - "Communication/Interaction"

in Speak Peace β€’ 2 years ago

πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚
Independence on my mind but are we really independent? Hahaha
Make I no deviate from the weekend gist jare..lolz

This babe love traveling like me... correct πŸ’― babe

Ehhh....so you no Sabi your mother tongue? Oh my goodness

Na only English you Sabi.... vawlence πŸ˜‚

Oya, wetin be your native language make I hire tutor πŸ˜‚

Sort: Β 

Hehehehe see this one, disturbing NIGERIA, well I am independent If🀫you are not oh, 🀣🀣🀣

Hahaha
Independent quduus1 πŸ˜‚πŸ˜‚

As in ehn πŸ˜‚πŸ˜‚.

ohhhh we foxes get level and grade, if i tell you that i am in nairobi nkoπŸ˜‹πŸ˜‹πŸ˜‹πŸ˜‹πŸ˜‹

Hahaha πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚
Abeg shift

Abeg shift come my πŸ πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚ we need soup πŸ€”πŸ€£πŸ€£

Mr soup πŸ²πŸ²πŸ˜‚

Yeah love πŸ’―β€οΈβ€οΈ

We nor go disturb Nigeria before, nor be fatherland them call am πŸ˜‚πŸ˜‚.

ohhhh your fatherland see this one lolx, your money dey weytin dey use build nigeria pillar????
you this girl sha

Yes na, so you don't even know, well... That's not a problem at all, now you know sha 😁😁.

Ahhh see this one Sha, they go flog you for your father land he go shock you πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

I pray, not when I have you around πŸ€ͺ.

Ohhh yeah now you are talking, you are confused human being oh πŸ™„πŸ™„πŸ™„ this moment you don't want me, this moment you don't want me to go🀭🀭🀭🀭

Yes oo, we are planning for the visit to @quduus1 for the independence celebration, hehehe.

Wow, that's so sweet, that means we should plan one week for traveling 🀣🀣.

Me I don't know oo, I am a lost child πŸ™‚. I am an urhobo girl, hehehe, I will so much appreciate it if I can get a tutor Mama πŸ’ƒπŸ’ƒ.

who is this one abeg, i am fox not quduus, please stay away from me, will you come kenya and have some fun

Someone is rejecting his name 😎

hehehe, you go soon collect nkem lolz

Wetin she wan collect? E go reach me? 🀣🀣🀣

Ahaha πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚ I pity you, you go seat for one place after you don collect am oh ..na wotowoto I wan give her ohπŸ˜‚πŸ˜‚
You still want???

Hahaha, see you, you think say I go allow you do that kind thing to me? πŸ‘€πŸ‘€

As in ehn, the thing shock me sha πŸ˜‚πŸ˜‚.

Hahaha, sorry for calling you Quduus Foxy πŸ˜‚. Kenya? Of course, send me your address, hehe.

Ohhh that is my bae 🀎🀎🀎, I am in Nairobi Beach, when you get there hive message me and I will come pick you up you hear πŸ˜‚πŸ‘€πŸ‘€

This guy is losing his mind, lolz. No problem I have heard you 🀣🀣

Hehehehe you are the cause of me loosing my mind dearπŸ€ͺ🀣

No oo, it's those Kenya girls that you are with πŸ˜›πŸƒβ€β™€οΈπŸ˜

Hahaha
No wahala hope
Fox 🦊 should be getting ready πŸ˜‚

Yes oo, he better be getting ready oo πŸ˜‚πŸ˜‚.

She knows pidgin nah Nigeria general mother tongue 🀣

Yes na, you got that right sweetheart, haha.

Who be your sweetheart??
Sweetheart way never chop

Why my sweetheart never chop naw?

You no give sweetheart money na

Hahaha, you nor ask na? If you tell me you need it for something, it's then I can say I should give na πŸ˜‰.

Oya i need 😜😩πŸ₯³