Sort: Β 

Hahaha
Bad child πŸ˜‚πŸ˜‚

ohhhh in kenya, we love bad things hehehe, i will be back soon dont miss me too much

Come back with sharwama plz

You and this SHARWAMA Sha, I am sure shawarma go dey your list for wedding stuffs πŸ˜‚πŸ€”πŸ€πŸ€πŸ‘οΈπŸ‘οΈπŸ§πŸ§

Hahaha
I no even Sabi sharwama den
Na Lagos peeps tot me about sharwama 🀦🀦

Hehehehe see this one, you no Sabi better thingπŸ€­πŸ€­πŸ˜‹πŸ˜„πŸ˜„

Go and chill abeg
I Sabi many things, I can teach you sef if you gree πŸ˜‚πŸ’

See this one, abeg shift, who wan miss you before? πŸ™‚

Hehehe, say the truth say you no go miss me if I decide to take a leave on hive???

I will miss you of course but I'm sure I can manage 🀣🀣

I did not say you will not manage aunty hope lolz πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ€£

I know you didn't say that and that is why I'm telling you πŸ˜…πŸ€£πŸ€£

You go miss me tireπŸ˜‚πŸ€£πŸ€£πŸ€£

I go miss you but I nor go tire 😏.

Hehehehe lolz, the point is that you will miss me heheeh πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

Yes, that is true 😏

Better na child 🀣🀣.

Hehehehe you get mouth

Yes naw, everybody get mouth 😁.

Hehehehe see this old woman, I no no before now until now wey you dey tell meπŸ€ͺ🀣

Oh, that's nice, at least I'm teaching you things now πŸ₯°πŸ₯°

heheheh see this one oh, yeah i am learning from my boss ehhehe

Hahaha, tell your bae say na your mom dey call you naw, abi she nor get respect? πŸ™„πŸƒβ€β™€οΈπŸƒβ€β™€οΈ.

Hehehehehe,πŸ˜‚ who be my mum ohπŸ™„πŸ™„πŸ™„πŸ™„he be like say Una never chop night food

Hahaha, @nkemakonam89 nor be your mother again? 🀣🀣🀣

Okay okay I don forget say she be my mama, na now I just remember lolzπŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ€ͺπŸ€ͺπŸ€ͺ

Ehweee... This one pain me for your mama, ah!! It is well, see son when person get oo πŸ˜‚πŸ˜‚

hehehehehe se you dey yne me ni, lols @nkemakonam89 , i did not forget you but you just skipped my mind lolz

Skipping mind and forgetting, all na the same thing jare πŸ˜‚

Oh, this boi, hope you have eaten oo? Because your brain is not working well now, better go and eat something.