Sort:  

😆 🤣 😂 😹...abeg oooo...make i no go see my bro for inside skirt oo lol 😆...that one no sharp guy

As far as say we dey grind las las every were go soft...love sef go plenty 😆

😂 😂 😂 😂. I no fit laugh 😂. You no strong? Where men bravery go?

Guy ....😆.... bravery no reach that level oo....

Remember watin Terry G talk back? If you run pass me means say u don run mad be dat, ....🤣

😂 😂. Terry no Dey street again like this ooo. Na Burna boy and Naira Marley Dey run things. So bro you gats upgrade with the latest trend.

You go do Abi you no go do? 😂 😂

This guy.... mke we no reason dat one ooo .... abeg .... no worry the brotherhood is proud of you

Not me na. 😂. I thought we were rubbing minds on a better way out

Sure .... any how e be positive grind bro