You are viewing a single comment's thread from:RE: Hive-Naija Weekend Engagement #70- “LOVE VS FINANCIAL SECURITYView the full contextView the direct parentafrikens (65)in Hive Naija • 4 months ago That page difference is too much o Qudus 😂
She wan whine me. Me wey Dey observe low-key 😂. In the end na same page? As how now 😂.
If we're not on the same page, we're in the same book 😄
Book of the ladies. But I go still pick you 31245 times before I pick her 😂
🤣🤣 my stomach
Qudus na you wan make me run comot hangout like this o cos you can't come and wound me with laugh
You wan elope?. Omoh. That the best decision. But as a good guy. Na proper marriage I want 😝
Proper marriage with 42 yams and 1 she goat
😂. She goat meat no Dey soft oo. Una go manage am like that?
No be small. @abdul-qudus, are you for me or against me? Oya talk 😁
You wan put me for “one corner” una girls and tricks sha.
I be broke man. So that should answer 😝
No tricks here now 😜
Na for you to just state fact.
Who told you that you are broke?
I know myself. So I can’t chose 😭 😭
Oh my lawd, who born dis pikin😂😂😂
Na see finish I just Dey chop every corner. Na pikin I be for here 😂 nawa oo
What are you chopping 😂 When it is not beans
Yes na. All of us are children of God😂😂