Sort:  

Inside your room?

Dem don break your head before???

Answer me o

😂. Then pay before delivery.

I no agree, haba.

It is pay on delivery at my door step 😜😜

Wetin do door wey I no fit take step inside?

The door dey shake 😝😝😝

I be carpenter for primary school. I go fit am