You are viewing a single comment's thread from:

RE: Hive-Naija Weekend Engagement #68 - “FAVORITE FRONTEND”

in Hive Naija5 months ago

Change to what ke, no frontend can surpass peakD for me, yes na me talk am 😂

PeakD is perfect in every sense, Inleo is for specific looting, ecency for notification when I'm away from Hive and the other frontends, oh! Life goes on 😂

Help us thank your onboarder for making you love peakd, it's a great feeling 😁

Sort:  

Na wetin I dey talk be this naw .oya carry mic 😍😍...loud it.
Lolz

Hahaha 🤣🤣🤣..InLeo for special lootings .Choi...don't loud it ..my hands are not there oo🤣🤣🤣🏃🏃🏃

My lawd...everything front end get special occasions is important ..lol

Honestly , all hive front ends are unique in their own way...just like parts of the body coming together to work effectively

😃😃😃😃 Yes oooo, Peakd all the way. Wetin Ecency dey help me do na to dey reblog people post because he no master me. If I see the post for Ecency, he dey make eye pain me to read am so I go reblog am, come read am for Peakd.

Na him @abdul-qudus dey say who Peakd help? Haaaaaa, you no know wetin you dey talk o, just say na the Ecency points dey make you go there. No dey yab our Peakd o.

 5 months ago (edited) 

🤣🤣🤣🤣
Gbam!!! Make Abdulqudus come hear o
Oga dey like small kids things, ecency is for newbies but I won't even recommend it for newbies that joined through me 🤪

🤣🤣🤣🤣🤣 how newbies wan take understand Ecency when Peakd dey very easy to understand.

Ask me o 😂
PeakD all the way abeg 🤭

 5 months ago (edited) 

PeakD is perfect in every sense, Inleo is for specific looting,

Screenshot for evidence...
Yes, I have evidence, ma. 🙃

untitled.gif

😂😂😂
Take screenshot fee for all your troubles getting this 😂

😂

Hehe , you also among, abeg ,give peakD their flowers jorr🌹 muah 😘 😂😂