You are viewing a single comment's thread from:

RE: THE GENESIS OF A NOBLE COURSE || MY INTRODUCTORY POST

in Hive Learners โ€ข 2 years ago

Great Chief
You are sighted oooo
We've been waiting for you for like many months ๐Ÿ˜
And you've finally decided to grace us with your presence.

Welcome on board ๐Ÿ™Œ
You go enjoy Hive well well

Sort: ย 

I don dey see am already. But u sure say dat ur waiting wey u talk no b wyining๐Ÿ˜…๐Ÿ˜…
Anyways I am grateful sha. I look forward to enjoying hive well well as u said

ย 2 years agoย ย 

Hahaha
No be whyning ooo
Today na Sunday, I no dey whyne on Sunday.

Hahaha
I'm sure you understand the platform better

@starstrings01 na our Number one Oga ooo
Anybody wey talk say him no know am, the person no sabi Hive be that ๐Ÿ˜…๐Ÿ˜…๐Ÿ˜…

You no lie at all