Sort: Β 

Babe...I dey here
I full ground

Where is @hopestylist , @merit.ahama , @quduus1 .... make una show abeg
Let's see how this topic be

I'm celebrating graduation, I'm not around πŸšΆβ€β™€οΈπŸšΆβ€β™€οΈπŸšΆβ€β™€οΈπŸ€£

πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚
Are you done with the exams?
Please come back nah
I missed you 🚴🚴🚴

Haha I can't come back, I'm still busy 🀣

No way
You are staying back πŸ˜‚πŸ’

Hahaha πŸ˜‚πŸ˜‚

Please stop being busy and come back to us oo.

Awwn... Wahala for who them nor dey miss.

I dey miss her
Serious wahala for me
Lol πŸ˜‚

As in ehn. I'm not sure she will be as active as the last time sha πŸ™‚.

Let her rest
Next week..we will catch her quick πŸ˜‚

Ahh graduation don start already? 🀩
I want to come oo πŸ₯Ί

Sha you go still show for here 😁

Chill Dimma
I go drag her come back πŸ˜‚
Just wait and see , I move !!🚴🚴🚴

πŸ˜‚ let me follow you 🚴🚴🚴

Oh...great
Let's pursue her royal majesty β€οΈπŸ˜‚πŸ’

Lolz, you guys should be careful shaπŸ˜‚πŸ˜‚.

All the best guys.

I hope you succeed in that mission, she is her watching jokes, hehehe.

Just small...she is here but not with full force πŸ˜‚

Yes, she is 😁

E don start o
Them wan beat me with water πŸ₯²

Chai πŸ˜…... Take heart my dear

I survive am o
I don enter my room

Haha, thank God... Get enough rest jare

As in ehn, the way them take pour the water for her body sha πŸ˜‚πŸ˜‚, she deserves to take that heart 🀣🀣.

πŸ˜‚πŸ˜…... Nawa oo
I think say na only for birthday dem dey pour pesin water πŸ˜‚

Sorry oo, I sorry for you sha πŸ˜‚πŸ˜‚.

Yes oo, it would be really nice to have you come before sha 😁.

Well celebrating oo πŸ€ͺ.

My sweet mama don show 😍... Everywhere go soon full

Haha, the topic is pretty interesting πŸ˜ƒ

Hahaha
Of course, wey my people abeg...if tags isn't working for them to show face, I will call them on phone be that πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

Everywhere don really full oo πŸ₯°πŸ₯°.

We went to Mount Merit graduation, hehe.

Seriously?
The graduation πŸŽ“ is today?

Yes oo, she has graduated oo πŸ’ƒπŸ’ƒ.

Big congratulations to her! πŸ₯³β€οΈ

Thank you so much Sist ❀️.

Wow
Awesome 😎
Congratulations πŸŽ‰πŸŽ‰ Merit dear

Yes oo, the lord has done it for her, we give him all the glory.

Ohhhh woow so my in-law is graduating today oyah na commot body no Join body if you join body you collect πŸ€£πŸ€£πŸ€£πŸ€£πŸ‰πŸ‰πŸ™„πŸ’ƒπŸ’ƒπŸ’ƒπŸ’ƒπŸ˜§ congratulations my in law abeg what do you want???

Tell Daddy

Inlaw my foot .mtchew πŸ˜›πŸ˜›πŸš΅πŸš΅πŸš΅

ohhhhh na jealousy dey do you nkem, go and do graduation too lolz heheheh, jealousy dey do you

Abeg, how many times I go graduate πŸ˜πŸ’πŸ˜‚

Then if you don GRADUATE, no disturb us wey never graduate, you go collect oh nkem πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜πŸ˜

Haha, I nor sure oo, she don marry naw, why she go dey jealous you?

Then why she dey disturb me as I wan carry my in law commot πŸ‘€πŸ‘€πŸ‘€ @nkemakonam89 be warned, stay away

I am not jealous you know πŸ’πŸ˜πŸ˜‚
I don graduate before...I should be warming up for your matriculation πŸ˜‚

Peeele, aunty graduant from Nigeria πŸ™„πŸ€£πŸ˜‹

As in ehn. I wonder who he dey marry for the family because na only me and @dimmablogs nai be Merit sisters oo. @quduus1 who you dey marry? πŸ™„πŸ€ͺ.

Na hope alone oh, @hopestylist ni oh, who know dimmna, I no sabi the name at allπŸ‘€πŸ‘€πŸ€«πŸ€«πŸ€«

In fact none of us is available, you are already someone else and you know it, hehe.

Hahaha na you be daddy to your in-law, nor be small thing you dey do oo πŸ˜‚πŸ˜‚.

omo he no easy jhare, i jst get talent of double role jhare

Nor be lie, you are doing really well.

Hehehe you self you get am, chop knuckle πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

Daddy I want shawarma, ice cream, pizza, coke and small 50 HBD... I know it's not too much for you πŸ₯ΊπŸ˜‚β˜ΊοΈ

who is this one abegi shift my sister, who no you...
this one dey yne cultist, yu wan collect???

πŸ˜‚ you no know say I be your sister-in-law πŸ™„...

Commot body joor

You go soon collect, I no want sister in law oh,😁😁😁🀣🀣

Who be the cultist abeg? πŸ€ͺ. You better speak nicely to her oo, she is my sister oo 😑.

Hehehehe 🀣🀣🀣, I be Jesus cultist, ahahahha se Una mean am???
No dey yne me ok

I love you Sist, you be really my sister. @quduus1 na two sisters she get oo, so na in three places you go buy the things, lolz.

Ahahahaah 🀣🀣🀣 kilode, na only one wife I wan Marry na, why threeπŸ˜‚πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£πŸ€£πŸ€£ Wahala no dey finish for NIGERIA ohπŸ˜‹πŸ˜‹πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

So? If the wife when you wan marry get sisters you suppose to dey show them love so that them go dey support you well naw πŸ˜‚πŸ˜‚.

I love you too sissy 😍
πŸ˜‚ yesss... Abeg tell Foxy oo.

Don't worry about Foxy, he knows better now 😊.

Enough amount of Hive that will buy fried rice and turkey πŸ₯Ί
I'm not asking for too much right?

Ohhhh I don't have cash oh, okay how will we do it oh???
Send me your palmpay account details πŸ‘€πŸ‘€... Your own o and no other person's own ohπŸ€”πŸ€”πŸ€”

Awwn my sister don show 😍

Make una drop gist na, hope everything went well? Una just leave us dey enjoy party rice πŸ₯Ί

@merit.ahama will take care of the gist tomorrow, hehehe.

Okay na, I'll be looking forward to that 😊

No wahala, look forward to it 😊.

Please I am on bed with my bae please no dey shout my name for dream again πŸ€£πŸ€£πŸ€£πŸ‘€πŸ‘€πŸ€«πŸ€«πŸ€«

Hahaha
Bad child πŸ˜‚πŸ˜‚

ohhhh in kenya, we love bad things hehehe, i will be back soon dont miss me too much

Come back with sharwama plz

You and this SHARWAMA Sha, I am sure shawarma go dey your list for wedding stuffs πŸ˜‚πŸ€”πŸ€πŸ€πŸ‘οΈπŸ‘οΈπŸ§πŸ§

Hahaha
I no even Sabi sharwama den
Na Lagos peeps tot me about sharwama 🀦🀦

See this one, abeg shift, who wan miss you before? πŸ™‚

Hehehe, say the truth say you no go miss me if I decide to take a leave on hive???

I will miss you of course but I'm sure I can manage 🀣🀣

You go miss me tireπŸ˜‚πŸ€£πŸ€£πŸ€£

I go miss you but I nor go tire 😏.

Better na child 🀣🀣.

Hehehehe you get mouth

Yes naw, everybody get mouth 😁.

Hehehehe see this old woman, I no no before now until now wey you dey tell meπŸ€ͺ🀣

Hahaha, tell your bae say na your mom dey call you naw, abi she nor get respect? πŸ™„πŸƒβ€β™€οΈπŸƒβ€β™€οΈ.

Hehehehehe,πŸ˜‚ who be my mum ohπŸ™„πŸ™„πŸ™„πŸ™„he be like say Una never chop night food

Hahaha, @nkemakonam89 nor be your mother again? 🀣🀣🀣

Okay okay I don forget say she be my mama, na now I just remember lolzπŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ€ͺπŸ€ͺπŸ€ͺ

Ehweee... This one pain me for your mama, ah!! It is well, see son when person get oo πŸ˜‚πŸ˜‚

Normally oo, I dey see you everywhere, representing very well πŸ₯°.

Hahaha
I am a good ambassador πŸ‘πŸ˜‰

Indeed! You are πŸ₯°

You no call my name o πŸ₯²

Lolz
Sorry...glad you are here

Yes oo, it's weekend oo, I'm feeling ya all vibes already, I love you all guys ❀️.